NaijaMusic
Kefee – Ohoyin
Ohoyin by Kefee Mp3 Download
Queue up this gem from Kefee titled Ohoyin. Evelyn Irikefe Don Momoh, also referred to by her stage name Kefee, was a Nigerian gospel singer and composer. She is born 5 February 1980, Sapele. Timeless energy in every note.
Use the link below to stream and download Ohoyin by Kefee.
Lyrics of Ohoyin by Kefee
Vweri kpokure Oghene bree yo kayoOhoyin oOhoyin o
Dis world wey we dey so na very wicked placePeople dey wey no just like to see your faceWen dem see you smile dem wan to make you frownAnd wen den see you go up dem wan to pull you downDem go gather dey judge my matterIf dem no stop I say dem go scatterCos no weapon form against me shall prosperI be God’s pikin fit and proper
Dey think say dey fit stop me now but dey don failOhoyinDey think say dey fit bring me down but dey don failOhoyinDey think say dey fit stop my shine but dey don failOhoyinDey think say dey fit take my life but dey don failOhoyin
See now dey don fail ohoyinDey don shame ohoyinDey don fail ohoyinDey don shame ohoyinDey don fail ohoyinDey don shame ohoyinI say dey don fail ohoyinDey don shame ohoyin
See time dey go she never marryDem swear for am na de new dem dey carrySee dem dey laugh say she never bornAbi na say she never get her sonHe don graduate he never geti jobDem dey wait make frustration make am go begin robUuwa gerio vweri nugeAt the right time God don do am again
Dey think say dey fit stop me now but dey don failOhoyinDey think say dey fit bring me down but dey don failOhoyinDey think say dey fit stop my shine but dey don failOhoyinDey think say dey fit take my life but dey don failOhoyin
See now dey don fail ohoyinDey don shame ohoyinDey don fail ohoyinDey don shame ohoyinDey don fail ohoyinDey don shame ohoyinI say dey don fail ohoyinDey don shame ohoyin
Okporo kpokure Oghene bre e yo kayoOhoyin oooo haa ha haOhoyin ooooAdumadubadu adumadubaduAdumadubadu adumadubaduAdumadubadu adumadubaduAdumadubadu adumadubadu
I don win again ohoyinI don win again ohoyinI don win again ohoyinI don win again ohoyinI don win again ohoyinI don win again ohoyinI don win again ohoyinI don win again ohoyin
I don win again win again win again win again heiOhoyinO she kuroo ohoyinA bi gbuegbue ohoyinHei eyy ohoyin
I don win again ohoyinI don win again ohoyinI don win again ohoyinI don win again ohoyinI don win again ohoyinI don win again ohoyinI don win again ohoyinI don win again ohoyinI don win again win again win again win againHei ohoyin
-
NaijaMusic9 months agoHuntrix – Golden (KPop Demon Hunters)
-
NaijaMusic8 months agoYaks Aruwa – Taimake Ni
-
NaijaMusic9 months agoThe Stranglers – Golden Brown (Slowed Down)
-
NaijaMusic9 months agoXania Monet – Let Go, Let God
-
NaijaMusic7 months agoThrough Me – Lord I’M Tired But Don’T Give Up On Me
-
NaijaMusic8 months agoGIMS – DO YOU LOVE ME